Skip to content Skip to footer
'Jeun To Da (JTD)' - Reekado Banks Releases New Single (Listen & Lyrics)

‘Jeun To Da (JTD)’ – Reekado Banks Releases New Single (Listen & Lyrics)

Few days after sharing a snippet of his new single online, Reekado Banks has finally released it. ‘Jeun To Da (JTD)’ is his third track of the year. It follows ‘Ozumba Mbadiwe’ and ‘Section.’

The talented artiste once again took to the studio to encourage his fans to be steadfast and not blame themselves for hustling without results. Rather, they should take time to enjoy themselves because they are only given one life.

Also read: “I Will Quit Music When I’m 38 To Be A Chef” – Reekado Bank Writes As He Shares Future Plans. (Read full details)

Listen and check out the lyrics below:

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro
Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo

Show CommentsClose Comments

Leave a comment

Reach our wider Audience
Advertise on Afrobeatsglobal
Contact Us