Skip to content Skip to footer
"Dagger" by Senth (Listen + Lyrics)

“Dagger” by Senth (Listen + Lyrics)

Chorus
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am scream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

Verse 1
Oh I know all the girls dem all dem like me (Bumba)
‘Cause I give them sugar, why dem no go like me?
They say me I sweet and I taste fantastic
Some of the girls say na mе love, they don’t want to leavе me
They love my dagger ’cause e dey put them inside their feelings
[?]
That’s why dem girls they don’t want to leave me
Oh-oh-oh, yeah-yeah

Refrain
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
Hmm-hmm

Also read: Olamide Welcomes New Artiste, Senth, to YBNL Records

Chorus
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am ccream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

Verse 2
All of me girl dem fine and you dem sexy
Big butty girl and I call her am my bestie
Anabella say she no go leave me go, go
Until she don taste my vanilla
Oh, my girl you fine
My girl, you look so fine
Can I smoke my ganja with you?
Uh-uh-uh

Refrain
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
Hmm-hmm

Chorus
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am ccream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

Show CommentsClose Comments

Leave a comment

Reach our wider Audience
Advertise on Afrobeatsglobal
Contact Us