Skip to content Skip to sidebar Skip to footer
Tiwa Savage, Wande Coal, and Mavo promotional art for the single "Energy"

Complete Lyrics to ‘Energy’ by Tiwa Savage, Wande Coal and Mavo

Interestingly, the chemistry between these three icons is undeniable. Tiwa Savage brings her signature vocal finesse to the record. Meanwhile, Wande Coal adds that unmistakable street-certified rhythm. Furthermore, Mavo bridges the gap with a fresh perspective. As a result, the track feels both classic and innovative.

Notably, fans are already calling this the song of the summer. The production value is top-tier. Additionally, the lyrics celebrate the vibrant life of an Afrobeats fan. AfrobeatsGlobal expects this to dominate the airwaves for months to come.

Energy Lyrics

Baby mobilize me
Give me body snokonoko
Wahala dey kilolo dey
Baby dey order I go pay
Baby you dey work me, baby you dey work me
Bolobolo

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

I say
Relax
E go better
Oh oh mina
Why you go dey reason far
You dey talk say you go reach the star
You say “Guy
Just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

Iskaba
Imole Mushin
Woni PE emi imole Mushin
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo
Wo’n damo damo , wo’n damo bi owo
Black diamond no pimple, omo na fine boy
Fine boy
Ara’n be lowo mi, brymo, brymo
Mo fun lowo ko lo polanco
Awon omo PE mi ni rich and wacko, sogbo

Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa

Me I no dey cap
I dey come conquer
Shey you hear stutter?
Shey you hear stammer?
Say before she lap I go buy frontal
I go buy Tonka
Say na she dey cause quanta with her bakassi
Junyawatanbe……

Won ni ko possible
Wo’ni America ni Wande tin bo
Wo’ni wo’n wa mi ni London mo’n bo
Bawo ni ma se ko orin ti won se ni gbo
Omo ju omo loooo
BA ti e je, ma fi rhymes BA ti e je
I’ve been long in the game
Mo ti wa ti PE seh
I be don for the game, mo ti wa ti PE se!
Omo ju omo looooooo

"Energy" Lyrics by Tiwa Savage, Wande Coal & MavoCheck out our related blog on this song, Tiwa Savage Drops ‘Energy’ Featuring Mavo and Wande Coal. 

Drop your thoughts in the comments below. Share this post with every Afrobeats fan you know. Follow AfrobeatsGlobal for daily updates on the music you love. Check out our previous blog post on Jazzwrld and Thukuthela Deliver New Sound ‘3 Step’.

Follow us: Instagram TikTok | Linktree

Show CommentsClose Comments

Leave a comment