220Views 0Comments
Rema – Hehehe (Lyrics)
Hehehe Complete (Lyrics) Parts!
[Parts 1]
Monday morning, talking about me while I’m making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
I’m not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yegba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)
[Parts 2]
Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster (Hehe)
We no dey show am for Insta (Hehe)
Scatter the club wey we enter (Hehe)
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can’t beat us
[Parts 3]
Monday morning, talking about me while I’m making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)
I’m not gonna take it easy on my hater (Hey, hey)
Not gonna take it easy on my hater
Yegba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
[Parts 4]
I never even use the all of my power
I never even use my abideabide-shaker
H-I-M position can’t be vacant
No more big three, there’s now a big four
People go para but what for?
They go say I don’t deserve it but that is an insult
Drop one banger and ghost off (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)
[Parts 5]
Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster (Hehe)
We no dey show am for Insta (Hehe)
Scatter the club wey we enter (Hehe)
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can’t beat us (Yo, X!)
[Parts 6]
Monday morning, talking about me while I’m making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Ki—)
I’m not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yegba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
(Hehe-hehe-hehe-hehe-he)