Skip to content Skip to sidebar Skip to footer

Kaestyle “One Life” ft. Ajebo Hustlers Lyrics

Kaestyle "One Life" ft. Ajebo Hustlers Lyrics

Living life to the fullest, chasing success and avoiding unnecessary stress are central themes in ‘One Life’ by Kaestyle, featuring Ajebo Hustlers. The song delivers an uplifting message about making the most of every moment, staying focused on the hustle and appreciating the journey. If you’re looking for the Kaestyle One Life lyrics, you’ll find them below.

Kaestyle & Ajebo Hustlers – One Life Lyrics

Verse 1
I don see am for my dreams

So I dey try to turn am to reality
And e no get wetin my eye e never see
So I don’t have no time for no hypocrisy
I don kala for the streets (Street)
Shey them talk say everything na vanity (Vanity)
But na the vanity wey me I wan dey see (Vanity)
Live life, big yansh, big flex, more health, no stress

Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny

Verse 2
As I dey work hard dey try to dey

Spoil myself once in a while
Girl wey me I think say
Na my own na person wife
Cause her juice like heaven
Your body I’m craving
You’re like the bird in the sky it’s a raven
I will need saving, your body engaging
This one wey you say you no wan date me
We’re saying the same thing
Money na the main thing
Cake sweet, girl, let me take taste it
What you’ve been baking and milkshake it
Your juice bag for the money naim dey wake me

Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny

Verse 3
Kpos!

One life no stress
I thank God I’m so blessed
I dey flenjor even when I no get
My efforts no fit get bow legs
Abobi jass up say no go loose focus
Enemies no fit catch up, they moving monotonous
Wetin you no know make you sef you no go talk
Make you no go loss
Follow who you follow come
I don cap every chikala for my life
Say 24/7 na the raba dey my mind
On how e be we go hammer on the side
Inshi Allah all our stars dem go align

Chorus
I got one life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny mmm
One life to live
More vibes to give
And all the things you chatting can’t get to me
Cause nothing wey go fit to change destiny

Meaning of the Kaestyle One Life Lyrics

One Life is an uplifting and reflective track about self-belief. It urges listeners to ignore negative noise and embrace their destiny. Furthermore, it praises hard work and financial growth.

The song also reminds everyone to live stress-free. Consequently, the message is simple. You only get one life.

Additionally, the record blends Nigerian Pidgin and English.

Why the Kaestyle One Life Lyrics Resonate

Hustle culture runs through the song. As a result, it speaks to anyone building something from scratch. AfrobeatsGlobal loves tracks that pair good vibes with real motivation.

What does one life mean to you? Share this post, comment your answer, and follow AfrobeatsGlobal for more lyrics. Check out our previous blog post on Iceking Ochacho “No Competition” Lyrics.

Follow us: Instagram | TikTok | Linktree

 

 


Discover more from Afrobeats

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Show CommentsClose Comments

Leave a comment

 




Discover more from Afrobeats

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading