Africa Celebrity News Exclusives General Lyrics Music & Entertainment News New Release Nigeria Trending News by Boluwatife 2 hours ago
Energy lyrics And Meaning By Tiwa Savage, Wande Coal and Mavo
Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo – Energy Lyrics
Baby mobilize me
Give me body snokonoko
Wahala dey kilolo dey
Baby dey order I go pay
Baby you dey work me, baby you dey work me
Bolobolo
Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
I say
Relax
E go better
Oh oh mina
Why you go dey reason far
You dey talk say you go reach the star
You say “Guy
Just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa
Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
Iskaba
Imole Mushin
Woni PE emi imole Mushin
Wo’n damo damo, wo’n damo bi owo
Wo’n damo damo , wo’n damo bi owo
Black diamond no pimple, omo na fine boy
Fine boy
Ara’n be lowo mi, brymo, brymo
Mo fun lowo ko lo polanco
Awon omo PE mi ni rich and wacko, sogbo
Energy n para jor (abeg)
Omo no’mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
Me I no dey cap
I dey come conquer
Shey you hear stutter?
Shey you hear stammer?
Say before she lap I go buy frontal
I go buy Tonka
Say na she dey cause quanta with her bakassi
Junyawatanbe……
Won ni ko possible
Wo’ni America ni Wande tin bo
Wo’ni wo’n wa mi ni London mo’n bo
Bawo ni ma se ko orin ti won se ni gbo
Omo ju omo loooo
BA ti e je, ma fi rhymes BA ti e je
I’ve been long in the game
Mo ti wa ti PE seh
I be don for the game, mo ti wa ti PE se!
Omo ju omo looooooo
Energy Celebrates Confidence And Positivity

Tiwa Savage just brought two strong voices together for a record built on good vibes. Driven by vibrant rhythms and infectious melodies, Energy plays like a feel-good record from start to finish. The song celebrates confidence, romance, ambition, and living life on your own terms. However, it never feels heavy-handed about any of those themes.
The track blends playful lyrics with upbeat production, creating an atmosphere built around positivity. As a result, listeners get a song that works just as well for a party as it does for a solo drive. Additionally, Tiwa Savage, Wande Coal, and Mavo trade energy naturally throughout the record.
A Song About Staying Grounded Under Pressure
Throughout the track, the artists explore attraction, financial success, and personal growth. Meanwhile, the song also emphasizes staying relaxed and enjoying the moment while chasing bigger goals. Notably, that balance between ambition and calm gives Energy its replay value.
For fans of feel-good Afrobeats collaborations, Energy checks every box. Furthermore, it adds another strong entry to Tiwa Savage‘s already impressive 2026 run. AfrobeatsGlobal expects this one to stay in rotation through the summer.
Drop your thoughts on Tiwa Savage, Wande Coal, and Mavo’s new single in the comments. Share this post with every Afrobeats fan you know, and follow AfrobeatsGlobal for daily updates on the music you love. Check out our previous blog post on Wande Coal And Wizkid’s New Song Oshe Lyrics And Meaning.
Follow us: Instagram | TikTok | Linktree