Skip to content Skip to footer

Rema – Now I Know Lyrics

[Intro]

Day-Day-Daytrip took it to ten

[Verse 1]

All of my trauma dey hit me from many years ago

All of my childhood I lost ’cause I wan feed family

Inside my heart, so dark but my face e no dey show

I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone

Sleeping pills no dey work, so I steady overdose

Fear no go let me talk things wey do for the ones I love

Everybody too selfish to see from my angle oh

Do ninety-nine but I no do one, still it’s not enough

[Chorus]

Na now I know who dey for me

All those I love turned enemies

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

[Verse 2]

I dey move like Messi when he dey for Barcelo

E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh

Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe

Na why I dey like to dey face all my problems on my own

She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope

Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (Uhh)

Many battles I dey fight but regardless, I’m steady on the road (Ahh)

Keep my guy Crayon safe for me, na ’em I tell Solo

[Chorus]

Na now I know who dey for me (I know, ah)

All those I love turned enemies (I love, ah)

And now I know who dey for me (I know, for me)

All those I trust turned enemies (Ahh)

Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)

All those I love turned enemies (Ooh)

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

Show CommentsClose Comments

Leave a comment

0 Item |  0.00
View Cart
Select your currency
NGN Nigerian Naira