Africa Afrobeats Song Lyrics Celebrity News Exclusives General Lyrics Music & Entertainment News New Release Nigeria Trending News by Boluwatife 36 minutes ago
42Views 0Comments
Verse 1
Is it just me
Or you fine like a goddess (Fine like a goddess o)
I get other girls dem but I tell dem make dem no vex
Say you be world best
Ronami
Baby show no Messi konami
I don’t like it when you corner me
Cos your body sweet na candy
Chorus
Overdosing, overdosing
Omotena, touch your toes
Commando me, commando me
If I play you guitar, sho ma jo si
Overdosing, overdosing
Omo tena, touch your toes
Commando me, commando me
Baby you dey fire gan o n jo mi jo mi
Ride on o baby ride on as you dey handle me
Single or you be album gyal e no concern me
Ride on o baby ride on as you dey handle me
Single or you be album gyal e no concern me
Verse 2
Shey na you fit me
Baby swear
Shey you go fit ehh
You know say na me be hot cake
Be like 20 degrees that day wey I give you my number
Baby mo
Suffree
Put on a show
For me
If I give it to you overdose
Shey you fit chest am Dey go
Many men don comatose
Shebi you wan change pattern
Step on the mic for me
Tell me why you want me to
Be loving you loving you only
Can’t kill me
Chorus
Overdosing, overdosing
Omo tena, touch your toes
Commando me, commando me
If I play you guitar, sho ma jo si
Overdosing, over dosing
Omotena, touch your toes
Commando me, commando me
Baby you dey fire gan o n jo mi jo mi
Ride on o baby ride on as you dey handle me
Single or you be album gyal e no concern me
Ride on o baby ride on as you dey handle me
Single or you be album gyal e no concern me
Soundz and FAVE have teamed up for a new record, and it is already turning heads. Their new single Ride On is officially out now, taken from the Becoming Him EP. Below are the full lyrics, followed by a look at what the song is all about.

Ride On plays out as a playful, high-energy celebration of attraction and chemistry between two people. The lyrics lean into flirtatious banter and confident wordplay, painting a picture of mutual admiration and the excitement of letting go in the moment.
The chorus keeps the energy high throughout, matching the flirtatious tone of the verses with a catchy, danceable hook that fits comfortably alongside the rest of the Becoming Him EP.

Soundz brings his usual smooth delivery, while FAVE adds her own flavor to the record, making Ride On one of the more replayable moments on the project.
Have you added Ride On to your playlist? Let us know in the comments and follow AfrobeatsGlobal for more new music breakdowns. Check out our previous blog post on Niniola ‘Teardrops’ Lyrics And Meaning.
Follow us: Instagram | TikTok | Linktree